Elige una pista para reproducir
Me, I wan roll my jombo oh
If I like, wọn má like am (like, wọn má like am)
(Zino', Zino', Zino', Zino')
(Zino', Zino', Zino', Zino')
(This, is crazy)
The way I just dey drop my tungbá
Dem say na me dey give dem pressure
As I dey drop my tungbá
Dem say na me dey give dem pressure
Me, wey I just dey do my thing dey go, ẹ fimi lẹ, ẹ jọọr
As I dey drop my tungbá
Dem say I dey give dem pressure
Wò, baby, how you dey? Baby, tell me what's up
Tell me how you doing, baby girl, kilọn sọ?
Anytime you see me, know the party don't stop
You no go fit to go until your mama don call
Kòdigbá tin bá fá gbáná, k'ẹtò mọ pè ọgbá wá l'árá
As I dey my red bandana, I be chilling in Alabama
Kòdigbá tin bá fá gbáná (oh-whoa), k'ẹtò mọ pè ọgbá wá l'árá (whoa)
As I dey my red bandana, I be chilling in Alabama
Me, I wan roll my jombo oh (jombo oh)
I'ma light up, lighter
If I like, I'll knack her
Especially at nighttime
You will know when it's that time
Èmi, I'm a lover, not a fighter
Me, I love her combo
With you, I go spend my lifetime
Baby, k'ámá yá'tá oh
On top your matter, I ready to burn my data
Baby, k'ámá yá'tá
But, gbè'sẹ nlẹ ò, májẹ kọ ká ẹ mọ'bẹ
Ebelebe, say time no dey
Wanna get paid like Dangote, unto plenty people no dey
The way I just dey drop my tungbá
Dem say na me dey give dem pressure
As I dey drop my tungbá
Dem say na me dey give dem pressure
Me, wey I just dey do my thing dey go, ẹ fimi lẹ, ẹ jọọr
As I dey drop my tungbá
Dem say I dey give dem pressure
Wò, baby, how you dey? Baby, tell me what's up
Tell me how you doing, baby girl, kilọn sọ?
Anytime you see me, know the party don't stop
You no go fit to go until your mama don call
Kòdigbá tin bá fá gbáná, k'ẹtò mọ pè ọgbá wá l'árá
As I dey my red bandana, I be chilling in Alabama
Kòdigbá tin bá fá gbáná (oh-whoa), k'ẹtò mọ pè ọgbá wá l'árá (whoa)
As I dey my red bandana, I be chilling in Alabama
And these things wey I like, it's my life
Mò lè gbè Juju s'òri Highlife
Hmm, ṣè you wan try?
Plenty bagga dey my hand, timed
Can't check me, ò ri pè mò rugged
Málọ baby, most wanted
Running now, every day, tell me what's up
Wọn mọ'yè tin mò gbá l'ọsẹ
Head to toe on fleek
(Zino', Zino', Zino', Zino'), dem still say na my gee
(Zino', Zino', Zino', Zino')
(This, is crazy)
Kòdigbá tin bá fá gbáná, k'ẹtò mọ pè ọgbá wá l'árá
As I dey my red bandana, I be chilling in Alabama
(AJ)
(Bob Berry, Berry-Berry)