Elige una pista para reproducir
Jepeteh
Jepeteh
Big man don't talk let them speculate
The devil wan scatter my Ekpere
Still give God thanks
Give Him Ekele
Many want to dine
But don't bring Efere
Many want to try
But dem dey separate
Look em in the eye and see an evident thing
Follow what they do
And never follow what they sing
Heavenly Father dey make me disciple
Men dey pursue me
I'm gripping the rifle
Boozy be gentle
Taking my time
Cooling my mental
Make you no try me
Uptown and I'm filling my bezel
Money embezzled
Prada shoes
And I'm kicking the devil
Money moves
And I'm finally on schedule
Wrong move
And I'm smoking you hevel-ly
Dem dey talk
They say they feelin me
When they come across the boy they scream "ability"
So I wan drop another one and give a trilogy
I go marry one with two e form the trinity ahh
Sweet
Sweet
Matrimony
Jah dey hold me
Never lonely
Soliloquy
Women wan finish me
Wan make a mini me
Women won't killi me
No pics for insta
I live for real-lee lee
African Ninja
Fine boy get agility
Fine boy getty
Fine boy getty
Fine boy get agility
Fine boy
Fine boy getty
Fine boy get agility
Fine boy
Fine boy
Fine boy get agility
African Ninja
Fine boy get agility
Fine boy get agility
Fine boy
Fine boy getty
Fine boy get agility
Fine boy
Fine boy
Fine boy get agility
African Ninja
Fine boy get agility