Elige una pista para reproducir
Only you only you
De make me go gaga
Only you de make me turni menta
Me I go ball
for your love
iniesta (esta)
Who be Esther
It’s only you that I really want
All other girls I no de see them joor
I no de feel dem joor
Only you make me feel alive
Only been de bring my smileeeee
Uuuuuu
Only you
Only you
Only you
Only you
Femi danu hmm ma fa denu
Fe mi dele ahh ma fe e dele o ha
Gbemi Gbemi saya ahh (GBEMI GBEMI)
Any weather (dey together my mami)
Boju boju boju u
Iwo gan gan ni mo mu
Can i be your chosen father
Gba gbe javis pella
For you i follow proto
For you i fall in line o
One of one
You i choose
Only you
Only you
Only you
Only you