Elige una pista para reproducir
Oyeehhh mi-isheree oooooo
Osato commot from Benin enter Lagos ooooo
Hoping to be famous ohh yeeehhhh oo Eeeee
Watin I no do for her..
Watin I no do for love.... (Ye ye ye)
Otabela yeye ooo
Ogadura yeye ooo ahhhhh
Motutabelayeye oooo
Watin I no do….. Watin I no do for love..
Watin I no do for love..
I do maradon ooo
Orekelewa motimuraton oo yaya
I want to see you everyday…
My sweet potato….
Malobailoorr
Malorbamilorooooo
Jalolo jalolo ooooo yhaaaaa
This na the story of Osato for my area
Life no be so
Na every time we Dey tell her
If you no wise
Dem go use your head a propelar
E never reach 1 week Alhaji buy her Benz
Early mor mor like this
Na she start to bleeed
Her mama Dey ask her
Osato, Watin sup
Osato don break down
And she no fit talk
Before she go die
Make dem call pick up
Dem Dey call Alhaji now
But hw no pick up
Dem Dey call him new line
And he no gree talk
What were you expecting
Na she go do hookup (na she go do hookup)
Osato commot from Benin enter Ikorodu ohohoooo
My baby koroju ohohoo
You do me bad I swear ahh
I no fit leave you for life
I miss you I swear…
I thisnk say you go Dey for lifeee
I do maratonnn….
I need you by my side but you no gree (but you no gree)
Isanre sanre
Nobody sokoto…
Money no be sooo..
Osato miiii
Emiekonmoron oooooo
Koseromiron oooooooo
Iniokonmion oooooo
Koseromion oooooo
Kisolimoberamberihioooooo
Baby ooo Suzan’s miii oo ajee
Dancing to my pair
Dancing to my tunes
You feel the melody ya ye
Na you wan come turn my heart to tragedy but no be soo
Heavenly jah
Eminijahhh
Because of you..
I don bone Monica…
It’s all about the Grind ooyhh ye oh yeye ohhh