Elige una pista para reproducir
Mouss On The Crack
Ah-ye, yo-yo, oh
Ah-ye, ah-ye
E be like I don dey lost my fire, man
Nothing wey dey ginger me now
Nothing wey dey give me zeal now
Be like You move hand for my matter, man
Every day I try follow Your rules
But why e feel like I dey lose?
I know say I no be saint, but I be good person
And I dey straight, in my own lane
Face my own plate, and I dey wait
But life is like a big game
You wey play by the rules, you go eat late
And na the ones wey cheat be the big names
Oh, what a shame
Let's have a chat, God, ooh
Have a chat, God, oh
Tell me why I work and grind
I put my heart and soul to this
But all just seems to go to waste, no
Let's have a chat, God, ooh
Have a chat, God, oh
And tell me why I work and grind
I put my heart and soul to this
But all just seems to go in vain, no
Ah-ye, yo-yo, oh
Ah-ye, ah-ye
Tell me say You go be my provider
And You'll never let me fall down
People wey dey hustle no go hunger
'Cause You are the Almighty Father
I'm putting hours on a daily
I be on the mic double lately
Waiting on the day wey I go cash in
Baba, when You go bless me?
I know say I no be saint, but I be good person
And I dey straight, in my own lane
Face my own plate (ooh), and I dey wait
But life is like a big game
You wey play by the rules, you go eat late
And na the ones wey cheat be the big names
Oh, what a shame
Let's have a chat, God, ooh (let's have a chat, God)
Let's have a chat, God, oh (let's have a chat, God)
Tell me why I work and grind
I put my heart and soul to this
But all just seems to go to waste, no
Let's have a chat, God, ooh (let's have a chat, God)
Have a chat, God, oh (have a chat, God)
And tell me why I work and grind
I put my heart and soul to this
But all just seems to go in vain, no
Ah-ye, yo-yo (ooh)
Ah-ye, ah-ye
(Yeh)
(Ah-ye, ah-ye)