Elige una pista para reproducir
Oh Na na na
Oh na na na
Dboykhalifah you know
This one na for my mama
Wey She dey there for me
She dey there when
No body dey there for me
Na she be my backbone
I nor be her last born na she take
Care of me like say i be last born o
Nor be bad thing if you fly first class
I remember we nor carry first for class
She say make i no give up oo
Nor be bad thing if you fly first class
I remember we nor carry first for class
She say make i no give up oo
She say make i no give up oo
Mama you are legend
Buh you nor go die young o
This song is from my heart
Mama you nor be itv you be certainly the best
My hand on my chest
Because na you that thing dey beat for
Listen I'm doing this for you
To see how proud to have you as a mother
Anybody try to cross line i swear i go murder
I remember those days i go to shows
Come home late
Instead shout for me you still put food for plate
Wahali
My mama nor be pastor buh na steady she dey pray for me
Mama dey break limits anyhow how he reach
Suffer day break he pikin rich
Mama wey carry me for 9 months
Omo she nor abort me
Even when the street turn me into to orphan
Omo She still adopte me
Even when haters off the light mama still on the Candle
She say believe in your self
Nothing you nor fi handle
She say yes my son
You gonna be brighter than the sun
Anywhere bele face na front
Mama say anywhere bele face na front
Na front oo
Na front oo
Na front oo
This one na for my mama
Wey She dey there for me
She dey there when
No body dey there for me
Na she be my backbone
I nor be her last born na she take
Care of me like say i be last born o
Nor be bad thing if you fly first class
I remember we nor carry first for class
She say make i no give up oo
Mama say the kind of light wey you go shine
Nobody fi off m
She go still reach your time make nor think m
For all this thing wey she dey talk
Tell me
How i wa tey thank m
She know say the money nor easy to make
Nor be eba
Buh you gat to believe make the raba
Even when you nor pulling on benz
I swear Them go ce class (see class)
Your future too bright fi blind person eye
Mama love na watin person nor fi buy
Mama say no electric buh your blessings go shock them
My mama prayers na be my juju
She say stay away from those girls who call you bubu
Because them nor go date if you broke
This is the truth no be joke
Let them look down on you tomorrow you
Fi be like the sky them look up to you
Mama say even when you nor get dada
When money come girls go dread you
Make you grind and make you make the bread na
Nor go dey loseguard yourself
Nobody go look your face if you nor get money
This one na for my mama
Wey She dey there for me
She dey there when
No body dey there for me
Na she be my backbone
I nor be her last born na she take
Care of me like say i be last born o
Nor be bad thing if you fly first class
I remember we nor carry first for class
She say make i no give up oo
Nor be bad thing if you fly first class
I remember we nor carry first for class
She say make i no give up oo