Elige una pista para reproducir
Lil fucking shappi
Emxy
Omo oba lemi no Dey do me any gra gra
No Dey show any pattern
Malo gbe ige si oga ade Bazooka wa
Oga ade bazooka
Ogbona feli feli gan
Ade ti show lori won
Send that funds to Zelle
I Dey active put on telephone
Ah nigger way no sleep
Way day dollar oh
Them come Dey jelosi
When e don hammer oh
Iwo sha ma shora
Odele te aye Lorun oh
Iwo sha ma shora
Odele te aye Lorun oh
Them try to show them self
Only few I see only few I see
Only few I see only few I see
You Dey wonder why see them only few
Put your self in my shoes
Omi Okun kole gbe
Afuni mawobe Dey vex
I just Dey try to do my best
Oro te gbo yen koribe
Man them try to pull me down
Many just wanna feel my vibe
Woni toba korin koleta
Say na god way Dey promote am
Loru ah loru
My mother se isho oru
40 days and 40 nights
My brother koma si orun
Ah nigger way no sleep
Way day dollar oh
Them come Dey jelosi
When e don hammer oh
Iwo sha ma shora
Odele te aye Lorun oh
Iwo sha ma shora
Odele te aye Lorun oh
Them try to show them self
Only few I see only few I see
Only few I see only few I see
You Dey wonder why see them only few
Put your self in my shoes
Omi Okun kole gbe
Afuni mawobe Dey vex
I just Dey try to do my best
Oro te gbo yen koribe