Elige una pista para reproducir
Henh
Like play like play i day move am day go
I no day rush this life na jeje oh oh
If you want to fly make you use the air o
People way wake
Go still reach where them day go
Instead of me and you go fight
Carry day go (carry day go)
My strength na to dance eh
Titilai o (titilai o)
Instead of me and you go fight
Carry day go (carry day go)
My strength na to dance eh
Titilai o (titilai o)
Let's dance
I no day rush road with anybody eh
First to start fit no be first to finish
I day take my time do wetin day my mind oh
One leg for front the other one e go follow
Instead of me and you go fight
Carry day go (carry day go)
My strength na to dance eh
Titilai o (titilai o)
Instead of me and you go fight
Carry day go (carry day go)
My strength na to dance eh
Titilai o (titilai o)
You see me when i pass
(Like play like play)
Owoko woko na my code eh
(Titilai o)
You see me when i pass
(Like play like play)
Owoko woko na my code eh
(Titilai o)
Henh
Water way day drop e day full bucket
Who day hurry day rush
But na who do fast nai day reach quick
My brother hand for jaw no pass money palava o
Person way run e go reach
But who waka go reach too
Abeg press play make we day dance day go
Instead of me and you go fight
Carry day go (carry day go)
My strength na to dance eh
Titilai o (titilai o)
Instead of me and you go fight
Carry day go (carry day go)
My strength na to dance eh
Titilai o (titilai o)
Oya
You see me when i pass
(Like play like play)
Owoko woko na my code eh
(Titilai o)
You see me when i pass
(Like play like play)
Owoko woko na my code eh
(Titilai o)
I day fly like say i day stroll ooh
(Like play like play)
Owoko woko na my code eh
(Titilai o)
Oya sangelewa ajingelewa asangele ehen
(Like play like play)
Oya sangelewa ajingelewa asangelewa ehen
(Titilai o)
Eehn