Oh oh ah
Oh oh ah
Ye eeh eeh
EMINI GHETTO
U no fit confuse me
Oo le oppress mi
Fogbon lole aye shogbo
Nah best thing
Ota to n sebi oremi
Aje nah only God fit to forgive you
So many pressure for me emi o le para mo oo
I no get time for kele mose dawa na o
Put yourself in my shoe my brother
Me i no fit lie for you
Iwo na ma ri
Ma pariwo ma pariwo
Nothing you carry come you no fit carry go
You see nothing you go see mariwo
I be real ghetto bere mi ni sale eko
Normally Sha it is not me to decide
When I step out brother chebi ko ba le da
They know
My hustle no fit tire me
If to say money dey my gee
Ama Fola di
Kilode o
Won bamiso sugbon emi o gbo o
Kilode o
I want my mother make she wonder gan o
No Wahaala o o oh
No Wahaala ye e ye
No Wahaala
Bi aye se n yi awa na ma FOLLOW
Kilode o
Won bamiso sugbon emi o gbo o
Kilode o
I want my mother make she wonder gan o
No Wahaala o o oh
No Wahaala ye e ye
No Wahaala
Bi aye se n yi awa na ma FOLLOW
Me i no fit lie for you my brother ahh
Oh oh oh
Me i dey pray to God o makie my life settle
Make you run am for me che koni peju
Moni kilo n dowo omo kini level
Ah level gangan
My head crown nobi watin dem go borrow
I don see am for dream nah the way me i follow
My lifestyle Emi Oya ti eni kan lo
So i do my thing my way
Emi ori ti eni kan ro
So many pressure for me emi o le para mo oo
I no get time for kele mose dawa na o
Put yourself in my shoe my brother
Me I no fit lie for you
Iwo na ma ri
Kilode o
Won bamiso sugbon emi o gbo o
Kilode o
I want my mother make she wonder gan o
No Wahaala o o oh
No Wahaala ye e ye
No Wahaala
Bi aye se n yi awa na ma FOLLOW
Me i no fit lie for you oh my gee
So many things Wey me i don see
Me i no fit lie for you oh my gee
EMINI GHETTO