Elige una pista para reproducir
Ogolo
Ogologo
Ogologoma
Ogologoma
Ogologoloma baby oma
Obolobo nwa
Obolobo nwa baby oma
This your waist line
This your waistline Dey turn me on
Ogologoma uhhnnn
Hmmmmm
Come break it
Gyrate it
Rotate it
My baby
Omo to sho
Big money any kind I get it
Use your bigi bigi body come get it
Can you see
The Gucci Gucci Gucci Prada
Abi na fendi gan ni
Ogologoma
Ogologomaaaaa
Anoint me
Anoint me baby
Anoint me Baby
Anoint me
Anoint me
Anoint me baby
Anoint me Baby
Anoint me
Anoint me
Anoint me baby
Anoint me Baby
Anoint me
Anoint me
Anoint me baby
Anoint me Baby
Anoint me
Anoint me baby ohhh haaa
Oya turn me on
Omalicha baby turn me on
This your love e de turn me on
The way you de whyne you de turn me on
Me I want your love Shay you free tonight
No other body for my bed tonight
You feel the rhythm
Make you feel alright
Say your loving make me feel alright
Me feel alright
Me I get girl
Wey Dey make me de craze
Wey Dey gimme the jinja
Baby girl say your body kalakuta
Make I put it on you
Mo ma ku kpa
Mo ma ku kpa kpa
Mo ti gan kpa
Mo ti gan for your body like a soja
Put the body on me make I touch am
Mo ti de everybody
Oya gan kpa kpa
Oya gan kpa kpaaa
Baby say make you follow me de go
Shawty say make you bring you to my room
Ouhhaaaaan
Ogologoma ogologoma
Haaaa uhhhhanwwwhaaa
Uhhhhanwwwhaaa
Uhhhhanwwwhaaa
Anoint me
Anoint me baby
Anoint me Baby
Anoint me
Anoint me
Anoint me baby
Anoint me Baby
Anoint me
The anointing
Me I de feel The anointing
Me I de feel the anointining
Oya oya anointinting