Elige una pista para reproducir
Alorinlapo
If i ever cheat on you, i apologize, aswear i no mean am, ojoro cancel
Just let me know, if i'm on my own, are you in my zone oh
Girl all the lies that you told to me
He's just my friend nothing serious, we party all night
Nothing serious, slept in the same, nothing serious ye
Girl you know sey na you i want and its all for love
And if i ever mess up
You should know sey me nuh fleh for this typah love
Cause e be you wey dey blow my mind (na you wey dey blow my mind)
You dey show me signs
Risking all my life, i'm doing these all for love
If i ever cheat, i apologize
Jeka lo conversate, ojoro cancel, baby, ojoro
And if i cheat on you, i apologize
Ojoro, ojoro cancel, baby ojoro cancel
But if you wannna leave, girl you can park and leave (carry and go)
And if you insist, aswear you can pack and leave (in a ghana must go)
Cheers to the love, cheers to the kisses, (you fit dey go)
I wish you many more wishes, cheers to the flaws
Cheers to the fks that i gave when i put you on my wishlist
With you and your bestie, you can see, man's elevating ahnn
And aswear no be small thing, abi won bami se eni ouu ouu
So if you wanna leave
Aswear you can pack and leave in a ghana must go
And if you insist, aswear you can pack and leave (carry and go)
Wishes, wishes, wishes, wishes entertaining bullshit
I'm lost in this goddamn shh
Somebody save me save from drowning hmmm
My apologies, apologies for apologizing, aye o
Na who dem catch be thief, mogbe o (ekigbe ole o)
With your jagbajantis
You dey cover body like you no be novice, uh yeh hmmm
O n kami lara o, o n kami lara o
My apologies, apologies for apologizing, uh uhh uhh
O n kami lara se, O n kami lara o
Girl you know sey na you i want and its all for love
And if i ever mess up
You should know sey me nuh fleh for this typah love
Cause e be you wey dey blow my mind
You dey show me signs
Risking alll my life, i'm doing these all for love
If i ever cheat, i apologize, jeka lo conversate
Ojoro cancel, baby, ojoro
And if i cheat on you, i apologize
Ojoro, ojoro cancel, baby ojoro cancel
But if you wannna leave, girl you can park and leave (carry and go)
And if you insist, aswear you can pack and leave (in a ghana must go)
Cheers to the love, cheers to the kisses
I wish you many more wishes
Cheers to the flaws
Cheers to the fks that i gave when i put you on my wishlist
With you and your bestie, you can see
Man's elevating ahnn
And aswear no be small thing, abi won bami se eni ouu ouu
So if you wanna leave
Aswear you can pack and leave in a ghana must go
And if you insist, aswear you can pack and leave (carry and go)