Elige una pista para reproducir
(Chelo, Chelo, Chelo)
Ayii
I still dey hot, I don go far
I still dey run kilometers
I geti bread with plenty butter
Dem pour for my head, holy water
Ten toes down, me, I get stamina
Na me dey hot, check the thermometer
I'm so far gone, and there's no turning back
Irọ l'ẹpa! Irọ lo pa!
Every day don turn pay day (every day don be pay day)
Every day don turn pay day (every day don be pay day)
I pray make too much money no ṣe mi leṣe
I deserve number ten jersey 'cause I dey ball like Jay Jay
(Every day don be pay day)
Remember when things been rough
So many things don sup
That be why I too carry my cross
Make katakata no carry me lost
They use me laugh, I talk say, "God dey"
Hustle nonstop, Monday to Sunday
I no be quitter, stop the rough play
Until the pepper rest for blockchain (wọn pada sare wa)
They once talked shit about me ('bout me)
But dem no know the story o (story o)
Many people see me balling (balling)
Dem no fit hide plenty money o (oh-no)
Free me tonight, I wan ṣamayan
In my head dey shine like Avatar
Get the vibe from the Canada to America o-o-o