Elige una pista para reproducir
Mister lover lover
Mister lover lover oh yea
Ahh ahh oh yea
Klevarr dey here so oo
Eiiyii
Tonight me I wan reason you
Many things dey wey I wan do to you
Malo figo wake up shade I go take off ooh
Mister lover lover
Tell weytin you want shay na rabber oh
I go give you plenty no be yawa oh
Ajay me I like lala oh I go appreciate it if na cana oh
Eii say do me jeje oh
I just wan love and plenty money yakpa oh
Na scraa na scraa no be wash
Beauty confusing abi na porsh
When you see me in the building holla holla at your boy
You so amazing lets get out of here
Do things crazy baby turn off the light
Edo boy ley mi from Ososo boy
If am on one knee
Will the answer be a big yes I hope
Sweet curve pure pure me some liquor
Sexy baby I no fit give up
Mr lover lover I no like wahala
Give am slap make e cause palava
Pass me update no dey pass me your loud
Hold, what the fuck are you talking about
They wan dey stacking my funds
No too much time for the talk
They no dey stingy for this matter
Occurring process na the matter
10k dolls I wan to dey pack am
20k I wan to dey pack am
30k I wan to dey pack am
40k I wan to dey pack am
10k dolls I wan to dey pack am
20k I wan to dey pack am
30k I wan to dey pack am
40k I wan to dey pack am
10k dolls I wan to dey pack am
20k I wan to dey pack am
30k I wan to dey pack am
40k I wan to dey pack am
Mister lover lover oh
I just wan dey no want yawa oh
You amaze me edakun rora oh
Baby girl come sef make we japka oh
Go another city make we manya ooh
Tell me how you want to be love
No be para just wan dey ontop your body oh
Steeze and composure self dey your body oh
Gimme konji just want make my money oh
20k I wan to dey park am
30k I wan to dey park am
40k I wan to dey park am
10k dolls I wan to dey pack am
20k I wan to dey pack am
30k I wan to dey pack am
40k I wan to dey pack am
(10k dolls I wan to dey pack am)
(20k I wan to dey pack am)
(30k I wan to dey pack am)
(40k I wan to dey pack am)
Mad o