I take up from the hood, see me ghetto boy on the moves
I no know emergency, awon ghetto boys won buru
I take up from the hood, see me ghetto boys on the moves
I no know emergency, awon ghetto boys won buru
One man go today, another one go tomorrow
Another man come today, another one come tomorrow
Some people don back fight mi, won so po ti to odabo ooo
But for me wo mo duro dede mo den duro de kan damo oh
Some people don back fight mi won so po ti to odabo oh ye
But for me wo mo duro dede mo den duro de kan damo oh
Won a damo
Mama tell me say omo mi ma ronu very soon very soon
Won a damo
My papa tell me say make i do what i do make i no go relent
Won a damo
Some people no know what's it very soon them go see them go hear
Won a damo
Them no know, ibradosky let them know
Won a damo
Shout out to my real og, i see you my real homies
To those guys on the street, wey dey hustle
Wey dey struggle, wey dey grind everyday and night
No pain no gain, see no pain no gain
No gain my brother no pain no gain
No pain no gain, see no pain no gain
No gain my sister no pain no gain
But for me wo mo duro dede mo den duro de kan damo oh
Some people don back fight me won so po tito odabo oh
For me wo mo duro dede mo den duro de kan damo oh
Some people don back fight me won so po tito odabo oh
Won a damo
Mama tell me say omo mi ma ronu very soon very soon
Won a damo
My papa tell me say make i do what i do make i no go relent
Won a damo
Some people no know what's it
very soon them go see them go hear
Won a damo
Them no know, ibradosky let them know
Won a damo
No gain no pain no gain oh my brother
Real og ni o, won a damo oh ye
No gain no pain no gain, won a damo oh ye
Won a damo, won a damo oh eh eh
Real og ni real og
Ibradosky ye e ye won a damo