Elige una pista para reproducir
Aura farmer them dey feel my aura
From akwaba them Dey feel the aura
London Jay ( Jay Jay)
Aura farmer London Jay the farmer
Aura farmer them dey feel my aura
From akwaba them dey feel the aura
I've been on the road, I'm chasing my dream
I'm on the hustle don't kill my vibe
Give me space 'make them give me chance
Make clear the room make them feel my vibe
London Jay the king of boys
Give them vibe them, make them feel your swag
Sing you song make them feel your vibe
Make you do your dance make them dance along
Is a bad man thing
Eeh is a bad man
Step in the place and I do my thing
Them dey feel man thing
Why them no go feel man thing
Them go feel man thing (them go pay man bill)
Them go pay man bay( eh them go pay man fee)
Aura farmer (London Jay the farmer)
When I enter them dey feel my aura
Aura farmer (London Jay the farmer)
Ganja farmer (London Jay the farmer)
Call me aura farmer (London Jay the farmer)
When I enter them dey feel my aura
Aura farmer (London Jay the farmer)
Ganja farmer (London Jay the farmer)
Sweet love, I need that sweet sweet love (wey they never see before)
They never see before this kind of guy before
No worry me no wan no worry
Mr farmer wan no wan no worry
Aura farmer want no worry
Farm everything make dem feel man aura
Mr aura (give them aura)
Make them feel man aura
Eh them go feel man aura
In Eko (them go feel man aura)
Istanbul (them go feel man aura)
East to west (them go feel man aura)
Mr Aura
Them go feel man aura
Aura farmer (London Jay the farmer)
When I enter them dey feel my aura
Aura farmer (London Jay the farmer)
Ganja farmer (London Jay the farmer)
Call me aura farmer (London Jay the farmer)
When I enter them dey feel my aura
Aura farmer (London Jay the farmer)
Ganja farmer (London Jay the farmer)
Them never see before
They never see before this kind of guy before
No worry 'me no want no worry
Aura farmer want no worry
Mr farmer want no worry
Aura farmer them dey feel my aura
From akwaba dem Dey feel the aura
London Jay ( Jay Jay)
Aura farmer London Jay the farmer
From akwaba dem Dey feel the aura