Elige una pista para reproducir
Hey
Fashionista omo yi da
Look from head to toe omo oga
And u no bad and e no cast
With the shade u Dey reluctant
If we don pass see the whole crowd
I just Dey vibe
I Dey with my guys
U get style
Make we no loud am
Make e no cast
Hey
This ur fashion sense they make me loose my mind
We go vibe till Dey make me look around
Till Dey make me look around
Ogaaaa
Hey
This ur fashion sense they make me loose my mind
We go vibe till Dey make me look around
Till Dey make me look around
Ogaaaa
Hey
Moni ko Be re mo le ko jo
Oya wen the music they touch my soul
Moni ko Be re mo le ko jo
Oya wen the music
They touch my soul
(instrumental)
Uhm yeah
Yeah yeah
First time me I set my eyes upon you
Folashade tell me where you wan Dey
Do the things to make a man craze
I follow you lead the way
You know I want you closer body closer
Calling your phone am running over
Calling your phone am coming over
Tell me where you stay
Fashionista omo yi da
Look from head to toe omo oga
And u no bad and e no cast
With the shade u Dey reluctant
If we don pass see the whole crowd
I just Dey vibe
I Dey with my guys
U get style
Make we no loud am
Make e no cast
This ur fashion sense they make me loose my mind
We go vibe till Dey make me look around
Till Dey make me look around
Ogaaaaa
Hey
This ur fashion sense they make me loose my mind
We go vibe till Dey make me look around
Till Dey make me look around
Ogaaaa
Hey
Moni ko Be re mo le ko jo
Oya wen the music they touch my soul
Moni ko Be re mo le ko jo
Oya wen the music
They touch my soul