Elige una pista para reproducir
Damian's songs I heard this night
Ha! Mark my words
Today, 2nd November, 2021
Damian will drop his EP
Maybe this year
I don't know when he's going to drop the EP
I know he's going to drop the song
One of the songs off the EP really soon
See, Damian will blow
Sometimes,
In the night
You dey cry
Cus your fears dem dey hold you down
Sometimes,
In your chest
E dey tight
You no think say you fit go on
How many times you dun breakdown?
How many times dem shut you down?
How many times dem tell you say you no fit make am?
How many times dem make you frown?
How many times you see greenlight?
How many times dem wash your eyes?
How many times you dun laugh, make you no cry for road?
Sister, God dey oh
God dey oh
God dey
If God dey for me, then God dey for you
Brother God dey oh
God dey oh
God dey
If God dey for me, then God dey for you
For you
On J
Safely carried in the hands of this God
Even at my low, He will not let me fall
Psalm 37:24
You know how we do yeah
Na the muscles of my God me I kon dey flaunt
He set a table before all my opps
Spread the butter for my Butter Burst
This kain God now
Ahh oh my God
You've always been there for me
He'll be there for you too
Ahh oh my God
You've always been there for me
He'll be there for you too
Sister, God dey oh
God dey oh
God dey
If God dey for me, then God dey for you
Brother God dey oh
God dey oh
God dey
If God dey for me, then God dey for you
For you
How many times you dun breakdown?
How many times dem shut you down?
How many times dem fall your hand?
How many times dem tell you say you no fit make am?
How many times dem make you frown?
How many times you see greenlight?
How many times dem wash your eyes?
How many times you dun laugh, make you no cry for road?
Sister, God dey oh
God dey oh
God dey
If God dey for me, then God dey for you
Brother God dey oh
God dey oh
God dey
If God dey for me, then God dey for you
For you
Olorun, Olorun
Light of the world dun wake Olorun
Light of the world dun wake Olorun
Olorun, Olorun
Light of the world dun wake Olorun
Olorun, Olorun
Light of the world dun wake Olorun