Elige una pista para reproducir
Na na na no
Na na na no no
Na na na na no
Just found out that my baby missing from my bed
Too many voices playing in my head head head yo
Feel my heartbeat
Can't sleep
No fit chop
Shay na because of love or or or
Kele wey dey burst my brain
Kele don dey gbess
I no understand again
The Matter dey make me crase
Kele wey been dey give me brains
Don dey gbess
I no understand again
Na why I dey shout oh
Eh eh ehh yo
Eh eh ehh yo
Eh eh ehhh yo
Eyim oh yoo yo (Aboi love na ya mate)
Eh eh ehh yo
Eh eh ehh yo
Eh eh ehhh yo
Eyim oh yoo yo (Shebi your leg don dey shake)
Your love is all that I want oh
Gimme love I go follow
You fit carry all my polo
I no get money I go borrow for you oh
No warning when you serve me breakfast yo
E no finish you come gimme desert
All of these feelings are wasted, wasted on you
Na so so billings you dey do
Well It's ok now (Ok)
I no gbadu your ways now (No no oh)
Don't wanna play your games now
So Make you know if you no know (Oh nuh)
Eh eh ehh yo
Eh eh ehh yo
Eh eh ehhh yo
Eyim oh yoo yo (Aboi love na ya mate)
Eh eh ehh yo
Eh eh ehh yo
Eh eh ehhh yo
Eyim oh yoo yo (Shebi your leg don dey shake)
Damn you so decieving
Called and you aint picking
I just can't believe it
Now my heart is bleeding
Damn you so deceiving
Can't believe it
You ain't picking
My heart is bleeding