Elige una pista para reproducir
Rahzomanzaga
Hmm
Uhmm
Like a tanker
Rahzo
20 meter for you Ashanka
Sexy lady come feel the para ah
Wa naughty wa ba
Rahzo vibe be standard urgh
I know ohhh
Won gboro gan
Won gboro gan
Stop ahh
Wah ahh
Pour me water
Pour me water ahhh
Yellow baby like Fantaa
Shiiiiiiii
Come my condo ohh
Come my condo ohh
Owo lo
Owo lo
Owo lo
Owo lo give me vibe
Owo lo give me life
Owo lo
Owo lo
Owo lo
Owo lon give vibe
Owo lon give life
Ohhhh
Eedua ma fowo won mi
Tinba korin wan fowo na mi
Koju ma fowo pon mi
Koma fowo lo mi oooh
Big deal Big deals
Rahzo lomo face to face big deals
Sho lowo ka big chills
Hennessy Belaire big chills
Am foreign
Wetin be the gain of my life
If I no make the raba
Rahzo vibe be the standard
Ohh For this money I para
Omoge omoge wa
Rahzo
20 meter for you Ashanka
Sexy lady come feel the para ah
Wa naughty wa ba
Rahzo vibe be standard urgh
I know ohhh
Won gboro gan
20 meter for you Ashanka
Sexy lady come feel the para ah
Wa naughty wa ba
Rahzo vibe be standard urgh
I know ohhh
Won gboro gan
Pull up in a foreign like mi Papi Chulo
When dem hear the rhythm nise Lon ma n Cho lo
The vibe like a new strain
Nise lon ma kpo lo
Looking for the Raba
Wani nibo Lolo
Continental money
Chilling with continental honies
Dem know the vibe Dey body
Sometimes I Dey feel like moti kuri ooo