Elige una pista para reproducir
Thunder fire all my haters
Dem go know say that dem khaki no be hard like Leather
Bad man try to take my place but no fit even enter
I no fear anybody stand attention like a soldier
le le
Omo water no get any hater
Ice all over different color like a power ranger
Oya do something
Baby make you ginger me
What you wanna get from me
Oya do something
For this life dey wan do me Marado
Dey wan do me Ojoro, Marado
E no easy o E no easy
Dey wan test me E no easy
E no easy eh E no easy
Dey wan test the boy E no easy
E no easy o E no easy
Dey wan test me E no easy
E no easy eh E no easy
Dis life I dey live na sololo
As I see am I be commando
Cuz many men wan take my place
If you try Me I go Fumigate Eliminate
Give them one
Give them two
I dont know what you're trying to do
Agbara pon
Mo fe se lu
Agbara po
Mo fe se lu
Won le se me anything
Won le se me anything
Gbe se fun won lenu hun
For this life dey wan do me Marado
Dey wan do me Ojoro, Marado
E no easy o E no easy
Dey wan test me E no easy
E no easy eh E no easy
Dey wan test the boy E no easy
E no easy o E no easy
Dey wan test me E no easy
E no easy eh E no easy
Dis life I dey live na sololo
lele lele lele ahh
Cuz many men wan take my place
If you try Me I go Fumigate Eliminate
Eyokan, Meji Eyokan, Meji nah nah
Eyokan, Meji, Eyokan, Meji nah nah
Eyokan, Meji, Eyokan, Meji nah nah