Elige una pista para reproducir
Billion Dollar ah
Hm Dollar ah
I Dey intermission uh
No go think say I go give up
Steady P we got no days off
Ise wo lo n di owo jo jekinmo
Some people go still say we no Dey try
But na only god no the time
Yeh When the Bobo go Dey shine
Keep going till is my time
Ye you no fit see me loose guard
Cause e sure for me
Wetin you find go sokoto
Ye o n be la po shokoto
Many many people don jogodo
Inside life Awon kan o guide Awon kan lowo
Why some people Dey do borrow post
Me I don't mind
Low key me do my things
I no Dey polongo
Pray to jha emi fe lowo
Ololufe why, you Dey use me Dey joke oh
Omo this your love don dey choke me oh
Ah make them Dey wonder ah
As the money Dey enter ye
Baba do my life better ah
Mo fe Billion Dollar ah
Ah make them Dey wonder ah
As the money Dey enter ye eh
Baba do my life better ah
Mo fe Billion Dollar ah
And if I wrong you
Brother , me apologize
Money matter
Dey make me Dey loose appetite
Sometimes am not me
have got a lot on my mind
Only few can relate oh
Trenches life is hard
For my own hood we no get holiday
We grinding like a thief
K' owo yen sha ti kpe
I no wan Dey ear say money no Dey
That kind thing Omo e Dey pain
Wetin you find go sokoto
Ye o n be la po shokoto
Many many people don jogodo
Inside life Awon kan guide Awon kan lowo
Why some people Dey do borrow post
Me I don't mind
Low key me do my things
I no Dey polongo
Pray to jha emi fe lowo
Ololufe why, you Dey use me Dey joke oh
Omo this your love don Dey choke me oh
Ah make them Dey wonder ah
As the money Dey enter ye
Baba do my life better ah
Mofe Billion Dollar ah
Ah make them Dey wonder ah
As the money Dey enter ye
Baba do my life better ah
Mo fe Billion Dollar
Dollar ah
Billion Dollar Ah
Hm Dollar ah ah ah
Ah Dollar Ah
Billion Dollar ah
Ah Dollar ah ah ah
Make them wonder ah