Elige una pista para reproducir
This your soup's truly sweet oo
I must to chop and constipate oh-oh
For your love dem go try me
Dem go try kpia me
But na you wey de psyche me
For you, I go waka go Mali
Honey-bunny you like it
The record e play, you go dace it
Times are hard, you go stand it
Your heart e big like Atlantic
Ah, ra-ra, ra-ra-ra
Eh, eh-eh mama-ma
Ra-ra-ra. ra-ra, ra-ra-ra
This your soup's truly sweet o
I must to chop and constipate oh-oh
Shack me pass Johnie Walker
High me, high me, pass - oh-oh
You be my favorite drugs oh
I pray i no die of overdose, ooh, eh, ay
Araba-ribi raba-raba
This love e sweet pass e sugar (sugar, sugar) eh-eh
For your love I go stand -
I go keep malice
My cataract e de blind me
Sugar, sugar, sugar, (sugar)
Honey-bunny you like it
You recue your waist, you dance it
This gbedu e go stand -
Dem dey hear am from Bombay to Florence (Florence)
Raba, raba-raba
Eh, eh-eh mama-ma, mama
Ra-ra-ra, ra-ra-ra
This your soup's truly sweet o
I must to chop and constipate oh-oh
Shack me pass Johnie Walker
High me, high me, pass - oh-oh
You be my favorite drugs oh
I pray i no die of overdose, ooh
Araba-ribi raba-raba
This love e sweet pass e sugar (sugar, sugar) eh-eh, eh
This your soup's truly sweet o
I must to chop and constipate oh-oh
Shack me pass Johnie Walker
High me, high me, pass - oh-oh
You be my favorite drugs oh
I pray i no die of overdose, ooh, eh, ay
Araba-ribi raba-raba
This your love e sweet pass e sugar (sugar, sugar) eh-eh