Elige una pista para reproducir
Ti ba sun i dey see you
I dey work I dey see you
E be like say I don dey feel you
Omo to fine oreke leewa
Make I leave you keh I will never
Give me your heart make me your driver
I love you girl let be 5&6
No give me love wey dey fantasy
Na real love wey me I dey seek
When I say I love you
I mean ham no be joke o
Na real truth no be zobo
I want you to be my own
Na only you baby just know(Just know o)
Kilofe kilofe
Sofunmi kilofe
I wan make you happy
I wan make you happy
From now to infinity
Baby girl mi o ni pa e ti
Jekawa ni unity
Your beauty na purity
It will always be you o
After T na U o
Mapami mapami
Mapami seh oo
I got you I got you
I got you baby
Mapami mapami
Mapami seh oo
I got you I got you
I got you baby
On your mark let's go
You know say na you I want to carry go
Omo to shan por por
Aya yi por oo opor por
Your beauty is out of this world
I thank God we meet in this world
You are my woman and you are my world
I don't lie I mean all my word
Mapami mapami
Mapami seh oo
I got you I got you
I got you baby
Mapami mapami
Mapami seh oo
I got you I got you
I got you baby