I've been dreaming dreaming of the American dream
Before I started swimming swimming in Agbeta stream
With my guys around me I'm not feeling like a stranger
No threat no threat my life is not in danger
I dey feel America ehhh
But I dey miss my Africa ehhh
Dema making me feel irie from the reggae rhythm
A dema a dema a dema playing from a within
Got a call from a brother asking how I am fairing
I say hey hey I'll tell you cos you're caring
We're driving in a car in America
Somebody say we're near to California
We're driving in a car in America
Somebody say we're near to California
Oh oh oh oh oh
Oh oh oh oh oh
I be Nigerian wey come America eh
I be Nigerian wey come America eh
Na drive wey we dey drive dey find wetin I go chop
We never see wetin I go chop inside dem shop
They ask me if I come America to chop food
Now if I answer dem dem go say I dey rude
I dey feel America ehhh
But I dey miss my Africa ehh
Take me to where I go chop amala dem hala
Take me to where I go chop eba dey say habaa
Take me to where I go chop better pounded yam
I no dey for this opata wey una dey yan
I be Nigerian wey come America eh
Make una no vex as I want chop our naija food
I be Nigerian wey come America eh
Make una no vex as I want chop our naija food
We're driving in a car in America
Somebody say we're near to California
We're driving in a car in America
Somebody say we're near to California
Oh oh oh oh oh sir
Nna naenu be churi visa nee onwi Alesa
Oh oh oh oh oh sir
Nna naenu be churi visa nee onwi Alesa
I dey feel America ehhh
But I dey miss my Africa ehh
Take me to where I go chop better pounded yam
I no dey for this opata wey una dey yan
I be Nigerian wey come America eh
I be Nigerian wey come America eh