Elige una pista para reproducir
Water
Underneath your water
There I will find closure
Baby draw me closer... closer le le le le le
Water
Underneath your water
There I will find closure
Baby draw me closer... closer
Kainji dam been no reach to drown the melodian
E no reach to put me for pressure
E no reach to drown me under this wave
To make me crave you this way
This way (eh eh eh)
The art of the sun on your skin dey make me misbehave
The melodies that I seek I see them in your face
The peace I don find within me I see them in your gaze
Come bless me with you gaze
Your grace oh
My darling
There is just something about you
About your face
(Lele lele lele eh eh)
Those waters couldn't hold me down
Your water be dey hold me down
Your water be dey heal me now
Time is a waste and I no want to dey waste like that
Cause e be us wey dey full my mind
Normally normally say I been the person helping but na you be my drive
You are taking me somewhere wey I never know well well
So helpless in your care
Oh so helpless and yours
The art of the sun on your skin dey make me misbehave
The melodies that I seek I see them in your face
The peace I don find within me I see them in your gaze
Come bless me with you gaze
Your grace oh