Elige una pista para reproducir
Ohh Ohh Ohh Ohh Ohh Ohh Ohh Ohh Ohh
Ohh Oh
Ayayaya Oyoyoyo
Ayayaya Oyoyoyo
Sippin Henny for my liver o
Make I jolly make I dey high o
Make I dey high o
Sippin Henny for my liver o
We too dey work abeg E ma pa mi o
Say ohh Ay Dj Dj
There's too many gyal in the room I dey here dem calling me
Many many gyal in the room wey go born double for me
Sabi girl Ayra na we born on June 14
Omo too much talking
I just want to chop life o
Make nobody stress me eh
I just want to chop life o
Chop life my nigga chop life o
One two three
Ohh Ohh Ohh Ohh Ohh Ohh Ohh Ohh Ohh
Ohh Ohh
Ohh Ohh Ohh Ohh Ohh Ohh Ohh Ohh Ohh
Ohh ohh
Selina kokosa eh tell me why you dey form
Tofunmi baby eh tell me why you dey form
Sister Sadiya eh tell me why you dey form
Why you dey form
Tell me why you dey form
Dj bring it come back
Sho le gbe mi trabaye ye
And if dem wanna ball no be issue we go give dem
Omo I dey too too para
I dey give dem many banger
I be giving dem back to back yea yea
Back to back
Ye
Oya na
Normally o Sho le gbe mi dele o gbe mi de'be
Sho le gbe mi dele o gbe mi dele o
You know say I get one life o
I don try o
Make I chop life o eh ah
There's too many gyal in the room I dey here dem calling me
Many many gyal in the room wey go born double for me
If I get 30 billion naira for my aza we go jaye non stopping
Omo too much talking
I just want to chop life o
Make nobody stress me eh
I just want to chop life o
Chop life my nigga chop life o
I just want to chop life o
Make nobody stress me eh
I just want to chop life o
Chop life my nigga chop life o eh