Elige una pista para reproducir
If I dey reign and I no pour water
For my guys dem wey clean my catarrh
Omo no choose me
No choose me
If you text and I no quick reply
And if you call and I no hear your voice
Omo no blame me
No blame me
And if I act different
If I no Dey happy
Embrace me
Embrace me
Sachapu mo
Anya mmiri
egbugom moh
Nsogbu di na obi na isi m
Mere m obi ebere
Sachapu mo
Anya mmiri
egbugom moh
Nsogbu di na obi na isi m
Mere m obi ebere
If you dey cry and I no wipe your tears
Or you dey fear and I no hold your hand
Omo no choose me
No choose me
If I dey bounce like I no fit waka
And my shoulder e dun touch the sky
Omo no judge me
No judge me
And if I act different
If I no seem the same
Please leave me
Leave me
Sachapu mo
Anya mmiri
egbugom moh (Hold me)
Nsogbu di na obi na isi m (feel me, see me)
Mere m obi ebere
Sachapu mo
Anya mmiri
egbugom moh (feel me)
Nsogbu di na obi na isi m (see me)
Mere m obi ebere
Lala
La la la la
La la la
Mere m obi ebere
Lala
La la la la
La la la
Mere m obi ebere
You were my rock, my muse, my strength
My brother, sister, friend
It was us against the world, wild dreams
Of our future, our past, our sins