You're welcome You're welcome You're welcome You're welcome
Applaudise Applaudise Applaudise
This na university graduate settings this one no be primary way
So many waka waka wey we waka from jakpa to ozumba mbadiwe
Some Dey pray for daily bread
Some Dey wait dem no see help
Many days it's lonely here
More money more money new money dollars
Anybody do anyhow make u fall am
I'm all about my zero's and zero's and commas
I'm back to the lean for a minute I was sober (hmm)
Bami roll Igbo make we browse do our thing show no remorse
When I get it I'll do the most
Yeah cause I've been through it all
I'm finna jump off a lambo and hop in a jet
Young niggas come from the jungle we ain't got no respect
Jah jah send down the rain Majek Fashek
Na only me waka come and na trek I trek (Hmmm)
First attempt burst the mic burst the speakers burst their ear
You're welcome You're welcome You're welcome You're welcome
Applaudise Applaudise Applaudise
This na university graduate settings this one no be primary way
So many waka waka wey we waka for jakpa to ozumba mbadiwe