Mama no go vex if I do my best
Me I leave the Rest, me I must to come first
Things wey Dey my head pass my power
How you see me now?
Man gats to face e fear
Where this money Dey?
Me I must to dèbè
So no holiday
Have Been thinking all my life how to make a way
Since 02
Me I never fall, Ko sí fóö
Ojo gba milli, where you Dey? Fí cana sí mï
I Dey pray make e no finish
I smoke one blunt I no fit see
Ojo gba milli, where you Dey? Fí cana sí mï
I Dey pray make e no finish
I smoke one blunt I no fit see
Away away away away, I Dey my way, my way my way
Away away away away, I Dey my way, my way my way
Away away away away, I Dey my way, my way my way
Away away away away, I Dey my way, my way my way
Over thinking want to make man craze
Give me Cana make ease my pain
Sebi no pain no gain
Joy is coming igbawo lomade
Na money I de chase
For mummy sake I no come to play
Baba jowo bami se
All over the place make dem hear my name
Shower your blessings on me, make money dey make I de just jolly
Me I want this money make money Dey make I just de jolly
Shower your blessing on me
Make money de make I just de jolly
All I want is blessing no more sorrow and no more worries
Away away away away, I Dey my way, my way my way
Away away away away, I Dey my way, my way my way
Away away away away, I Dey my way, my way my way
Away away away away, I Dey my way, my way my way
I just Dey my way
I just Dey my way