Elige una pista para reproducir
You be mmụọ, oh
Ehhhhh
Spirit never die, it only transform
You be mmụọ
Ehhhh
Ọ dịghị m mma
I no dey beg e, na me dey crown me
You be mmụọ, oh
Sometimes I ask myself why me
The blessings loud, e dey burst my screen
My Chim whisper say, you be mmụọ
Mmụọ wey no dey tire, just dey grow
I dey evolve like onion, layer upon layer
Inner child dey dance, I be dream conveyor
Singing, writing, comedy, no be play
Loaded with grace, no delay
Ọdị m mma n'anya chi m (I am beautiful in the eyes of my Chi)
Ahu m dị ka mmanwu (My body is like a masquerade)
Mana mmanwu tere mmanụ (but a masquerade anointed with oil)
Ma nọọ sị mụ tetee (And I told myself to wake up)
Manam tetee, ụwa m tetee (that once I wake, my world wakes)
Ụwa tokasia (The world is so sweet)
When you tetee from the ụra (when you wake from sleep)
Obidike, akaraka, mbatuegwu (Strong heart, destiny, fearless)
Chukwu dị n'ime m (God is within me)
Ndị mmụọ na-akpọ (the spirits are calling)
Kedu ahagi (What is your name)
Igweee (king of kings)
Iseee, Iseee, Iseee ooooo
Mmuoooo
Iseeee
Mmuoooo
Iseeee
A bụ m nwa chi, nwa mmụọ (I'm a divine child, a spirit being)
Iseeee
You be mmụọ
Ehhhh
Forever evolving, no end to your glory
You be mmụọ, oh
You're more than what you think you are
You are God having the human experience