Elige una pista para reproducir
I de try my best o
See I no fi kill myself
Oluwa I don work like
Me I wan chop abeg
The way I go stand on bizz
Omo see I fit go break my leg
I wan drive lambo me self wan pop Martel
No be Cho Cho Cho I de pray make you interfere
I de try my best o
See I no fi kill myself(AJE)
Oluwa I don work like
Me I wan chop abeg
The way I go stand on bizz
Omo see I fit go break my leg
I wan drive lambo me self wan pop Martel
You See this money I de find
Me I no fit get too much
Lambo pull-up with two trucks
No days off gee
They say you fit rest if you tire
But me I no go fit stop
I'm young but I'm tryna get big bucks
You must work if you wan Chao
Nobody go save you sha that na true talk
This life I de live gee it's too tough
But na when I pop I go fit talk
Cuz if no be success story Guy they go laugh
They go yarn say you too talk
I de try mind my biz so I stay lowkey
But they talk say I too form
Some things I de do am for the plot
Omo guy you de jonze if you reason say i still dumb
For this rap game me I too sure
Song no pop I go still drop
Me I no be player wey you fit sub
Say I don break my leg and the game wan end
No mean say I no go shoot shot
Me I de on my grind I no send oh
When the money drop I go tush up
Even now self me I too soft
REAL DEAL
I de try my best o
See I no fi kill myself(AJE)
Oluwa I don work like
Me I wan chop abeg
The way I go stand on bizz
Omo see I fit go break my leg
I wan drive lambo me self wan pop Martel
No be Cho Cho Cho I de pray make you interfere