Elige una pista para reproducir

Everyday by day
We are suffering and smiling
We are always divided
But united in poverty
Pon dat
Elelelei
Teewan Muzik
Every four years
We de cele celebrate
Hoping that there promises
They promise no go fail
Working everyday
We no dey see any pay
Dem do us ojoro
Dem no dey reason how we dey
Make I yarn you the tori
Wey go scatter your brain
The poor masses dey suffer
While the rich is getting richer
Eri 1960 them don de promise us change
We still dey for the wilderness
We looking for a way
My country which way ooo
My country which way ooo
Everyday by day
We are suffering and smiling
We are always divided
But united in poverty
Naija which way ooo
Naija which way ooo
Everyday by day
We are suffering and smiling
We are always divided
But united in poverty
Okwa you know say corruption de kill economy
Dollar dey rise every morning
Like principality
Palliatives for the poor masses
We no dey see
Buy every year, billion billion for our budget
They promised us steady light
But we never see
Everywhere you go, insecurity
Our youths are hungry and angry
Even the leaders of tomorrow, dem fit no be
Every four years na inauguration
Okwa highest bidder na ego motor na auction
We working everyday we no de see any pay
Dem de do us ojoro dem no de reason how we dey
I say make I tell you the story wey go scatter your brain
The poor is getting poorer while the rich is getting fatter
Amaonye anaeze nwa Muonagor
Alili egbue meeeee
My country which way ooo
My country which way ooo
Everyday by day
We are suffering and smiling
We are always divided
But united in poverty
Naija which way ooo
Naija which way ooo
Everyday by day
We are suffering and smiling
We are always divided
But united in poverty
(Repeat Chorus)
Tony Oneweek