Elige una pista para reproducir
No lele
Olanrewaju de de
Mo ti de
Ja shere
Yeaaaa
Sisi Shalewa
Sho ma bami lo le
Sho ma bami shere o
Owo mi ko kere oo
She say she want car
I buy her own
Say she wan flex
I carry her go
The day she wan vex
I tell her no vex
Then buy her rolex
It's just her time
E wa gba mi oo
See me see kasala oo eyy
Ki lon shele o
Owo mi ti jono oo
But now she's feeling the beat
(Now she's feeling the beat)
Now she's feeling the beat oooo
She wanna know where i deyy
London to Switzer
She wan follow me goo
Go with no visa
Go with no visa
Ehy
We dey go London to Switzer
Go with no visa eyyy yeaa
London to Switzer
(London to Switzer)
Now she's feeling the beat
Oya Gbosaa eyy
Na me dey carry all the girls for here
As i dey sing
Dem all they dance for here
I getty doe
I mustu spend for heree o
Oooooo
Dance for me baby joooo
To my room we dey goo
Stop all the fronting baby
Your love arrest me baby
Kiss and caress me baby
Love me baby
Love me baby
She said baby i'm loving this feeling
Every night i wan spend am with youu
She said baby just pull me much closer
I wanna spend all my lifeey with youuu
Now she's feeling the beat
(Now she's feeling the beat)
Now she's feeling the beat oooo
She wanna know where i deyy
London to Switzer
She wan follow me goo
Go with no visa
Go with no visa
Ehy
We dey go London to Switzer
Go with no visa eyyy yeaa
London to Switzer
(London to Switzer)
Now she's feeling the beat
If you know
You feeling this beat
Spirituallyyy
Let them know
Yeh yeh
Cause it's time to partyyy
Ohh na na na na
Gbosaaa
(Olanrewaju ja joo)
Gbossaaaa
(Sisi shalewa mi)
Ja jooo
(Gbooosaaaa)
Yehhhh yeeehhhh oooo
Dance for me baby joooo
To my room we dey goo
Stop all the fronting baby
Your love arrest me baby
Kiss and caress me baby
Love me baby
Love me baby