Elige una pista para reproducir
Omo just Dey totor Dey totori me
Omo just Dey totor Dey totori me
Omo just Dey totor Dey totori me
Omo just Dey totor Dey totori me
Gbesu monmi kin tewo
You know say me no dey like attitude
Make i rock your body like a boat
And when we done i go show gratitude
You know say pa no like bad energy (Never)
And i dey ball on dem Okparaji (baller)
Wan make i leave say she wan follow me
I no go waste this opportunity
Omo just Dey totor Dey totori me
Omo just Dey totor Dey totori me
Omo just Dey totor Dey totori me
Omo just Dey totor Dey totori me
Omo just Dey totor Dey totori me
Omo just Dey totor Dey totori me
Omo just Dey totor Dey totori me
Omo just Dey totor Dey totori me
Ehn Totori me Totori me
Shey you no go like to gum body me
Panoramic show me the things
You dey hide inside that your body
Me say honey I'm horny
You know say nobody holy
Hold me baby hold me
Make I give you sexual healing
You know say PA no like bad energy (never)
And I dey ball on them OkwaraJi (ball
Want make I leave say she one follow me
I no go waste this opportunity
Omo just Dey totor Dey totori me
Omo just Dey totor Dey totori me
Omo just Dey totor Dey totori me
Omo just Dey totor Dey totori me
Omo just Dey totor Dey totori me
Omo just Dey totor Dey totori me
Omo just Dey totor Dey totori me
Omo just Dey totor Dey totori me