Elige una pista para reproducir

(Tomorrow, Tomorrow)
(Ni mo ro oo)
Ahh ahhnn
Say them call me boy c
(Wiss the wizard)
Deal with the pain don't say nothing
I dey grind like say I be 40
I gave it out like it's nothing
Shey you see my up and down say na foty
I wan pull up for my giri
Owo mo fe ma jiri
Omo iko ma shagidi
Ask about me from your siri
Hustle shin lor
Owo shin bor
Nothing go do those way no help you
Tera mo hustle lor
We only live once o
So we go live like there's no tomorrow
Nobody knows tomorrow
We no go ever borrow
Money matter ni mo ro
We only live once o
We go live like there's no tomorrow
Nobody knows tomorrow
We no go ever borrow
Oro owo sha ni mi ro
Them no be God o
Them no fit see us fall o
Na our step dem de follow o
U know I no de dull o
I go drip like Jago
I go dance like Poco
Wen I buy motor
I go party hard o
I go drip like Jago
I go dance like Poco
Wen I buy motor
I go party hard o
I go party hard o
So we go live like there's no tomorrow
Nobody knows tomorrow
We no go ever borrow
Money matter ni mo ro
We only live once o
We go live like there's no tomorrow
Nobody knows tomorrow
We no go ever borrow
Oro owo sha ni mi ro