Elige una pista para reproducir
A ghetto boy, a ghetto boy with a city dreams mehn
Ohh no
One life shey one life
Nigga tell me one life
Shey na one life I get, nigga no dey border me
Oshey oshey oshey oshey
One life I get brother no dey border me
Mogbe mogbe mogbe mogbe
Weda e dey, e no dey Ajeh no dey border me
Oshey oshey oshey oshey
E dey, e no dey brother no dey border me
Mogbe mogbe mogbe mogbe
Ahhayaya ooooo
Cos this life wey I get, I just want to flex
I just want dey rest ohh no no no
Cos this life wey I get, I just want to flex
I just want dey rest ohh no no no
I tell them make them calm down ajeh
Them go see me at the top
I grind all day, I no pray make I fall
Brother brother all my message you dey snub
You are not my OG if you pray make I fall
So many things I dey face for here
I tell you brother you do like you no hear
Help your brother my G on deck
Dey with me, I wan dey on cheque
Shey na one life I get, nigga no dey border me
Oshey oshey oshey oshey
One life I get brother no dey border me
Mogbe mogbe mogbe mogbe
Weda e dey, e no dey Ajeh no dey border me
Oshey oshey oshey oshey
E dey, e no dey brother no dey border me
Mogbe mogbe mogbe mogbe
Ahhayaya ooooo
Cos this life wey I get, I just want to flex
I just want dey rest ohh no no no
Cos this life wey I get, I just want to flex
I just want dey rest ohh no no no
Eledumare wire me with one Benz, shawty say she no go leave me until I faint
If I no get money my people no go send ooo
I'm outside I'm grinding Ajeh no stress oo
Eledumare show my J J J
Dem wan come dem wan dey my dey
Dem forget where the money dey I dey
When I dey grind just to get this pay
Tell me something wey I no fit doooo
I dey hustle just to get the juice
Your girlfriend na she wants to be my boo
Your girlfriend na she wants to be my boo
This life wey I get, no time to stress
I just wan dey rest oh no no no
This life wey I get, no time to stress
I just wan dey rest oh no no