Elige una pista para reproducir
Ahnnn ahnnn
Gbemidebe
Ye ye ye
Ahhhn
Call me BadMan J
Pikin wey wan grow
Suppose to chop
Pikin wey wan blow
Suppose to work
I've come this far
I nor fit stop
Pray so hard
I Nor fit fall oh (and I nor fit fall oh)
Oohhh
Pikin wey wan grow
Suppose to chop
Pikin wey wan blow
Suppose to work
Energy dey
Na for who don chop oh
Na for who don chop oh
Na for who don chop oh ohh
I say
One knicker one shoe
I still fall out
No transport
But I still trek out
Hard days low funds
I still ball out
Na God help me
I for be outcast
One knicker one shoe
I still fall out
No transport
But I still trek out
Hard days low funds
I still ball out
Na God help me
I for be outcast oh
I dey work oh
I dey pray oh
Make I nor fall oh
I dey pray oh
I nor wan dull
I nor wan fall
Na why I dey hustle non stop
Day and night
Omo me I just Dey bomb
Make I nor go fade like bobo
Only this funds dey burst my loco
Only money dey sweet me like Milo
Baba God dey for me and I know
Ahhhh ahhhn say
Everyday I'm working
I nor wan dey fall
As I dey pray
Everyday make baba
Dey bless my food
And my plate
And my guys we go ball non stop
As we dey on knees
And we dey pray all day
Baba God open up the way for us
Everyday
See we prayin everyday
Any season
We grind everyday eeh
Lord I nor wan fall
Na why I come dey pray
I dey move everyday
Non Stop and I nor wan fail
I say
One knicker one shoe
I still fall out
No transport
But I still trek out
Hard days low funds
I still ball out
Na God help me
I for be outcast
One knicker one shoe
I still fall out
No transport
But I still trek out
Hard days low funds
I still ball out
Na God help me
I for be outcast
Pikin wey wan grow
Suppose to chop
Pikin wey wan blow
Suppose to work
I've come this far
I nor fit stop
Pray so hard
I nor fit fall oh (and I nor fit fall oh)
Pikin wey wan grow
Suppose to chop
Pikin wey wan blow
Suppose to work
Energy dey
Na for who don chop oh
Na for who don chop oh
Ahhhhnnn ahhhhnn ahnnnn
Gbemidebe (Gbemidebe)
Gbemidebe
Gbemidebe
BadMan J (BadMan J)
BadMan J
Cleh on this one (Wavy)