Elige una pista para reproducir
No fit kill my self
No fit kill my self
No fit kill my self
Back up on the stress
Back up on the stress
Back up on the stress
Everything i do, everything i talk,
Everything i see, everything i touch
I don see many many tins
Many many tins
I don’t want no stress
You fit take am go
E mi fe lo jaiye chicago
I just want to cruise
I just want to cruise
I just want to
Wetin my eyes e neva see
Wetin i do dem neva do
But e go make dem talk
Where i dey go dem neva go
Where i dey go dem neva go
Olorun
Lo ke loke, majo jo ma jo ma yo
Mayo jo majo jo ma jo ma yo
I don’t want no stress
You fit take am go
E mi fe lo jaiye chicago
I just want to cruise
I just want to cruise
I just want to
Mofe gba wife like Wande coal
Meet me as i dey go
Cause money is all i know
Mofe gba wife like Wande coal
Meet me as i dey go
Cause money is all i know
I don’t want no stress
You fit take am go
E mi fe lo jaiye chicago
I just want to cruise
I just want to cruise
I just want to