Elige una pista para reproducir
I Dey press my calculator
I no Dey play if na money matta
And u know the boys dem Rusty
Troway money for street like dem Jnr Walter
Cubana chief priest money na water
The way I lock in I Dey forget to check time
I wan Dey blow M's I no wan Dey knot tie
I no be politician but I Dey with olokpa
Oya see Rusty settings
Rusty
E too Rusty
Oya see Rusty settings
The boys dem
Dem too costly
Oya see Rusty settings
Rusty
E too Rusty
Oya see Rusty settings
PSKII
E too costly
I Dey feel like Elvis I just wan Dey book trips
But I no go go Dubai dem no go let me Kpo
I don Dey feel pain below my pelvis
I don carry too many fat Toto
I'm nominated you can check the headies
In case u wan Dey reason say I neva blow
I don Dey blow my whistle don't u know me
I just like do my things on a low
They can't fuck with Ghetto Papi & they know
If he say he steps harder make e come outside
Think that they bigger than bro
They can't even fuck with flon oga go one side
Make I spell voltage for you
Who fit fuck with Morpha make e come outside
We know between me & u
You no fit talk when MXC come outside
We no too care about you
We just wan Dey Rusty Rusty for the settings
I know the boy no fit loose
I must stack my paper I'm very certain
I Dey press my calculator
I no Dey play if na money matta
And u know the boys dem Rusty
Troway money for street like dem Jnr Walter
Cubana chief priest money na water
The way I lock in I Dey forget to check time
I wan Dey blow M's I no wan Dey knot tie
I no be politician but I Dey with olokpa
Oya see Rusty settings
Rusty
E too Rusty
Oya see Rusty settings
The boys dem
Dem too costly
Oya see Rusty settings
Rusty
E too Rusty
Oya see Rusty settings
PSKII
E too costly