Elige una pista para reproducir
So many things when
Dey bother my head
Sometimes e dey be like make
I jump for market tear my shirt
Abi you Dey think say me seff no go like flex
Tell me Which mama wey no go dey happy
Say hin pikin buy Benz
Na money I Dey find
No vexx if I no smile
So Many problem Dey my neck
Man wan survive
Man wan survive oh yeah
No stress me jhoor
No stress me jhoor
No stress me jhoor
No o o ou oo ah
My head o,my head o
Na money dey scatter my head o
My head o,my head o
My head o,Na money dey
Scatter my head o, my head o
Wetin eye don see
Mouth no fit talk
Thinking about the future
I just take a deep breath
Make my head reset
Don't wanna feel depressed
No fit wait to be blessed
Make mama feel impressed
Three gbosa to d nigga wey no dey slack
Money on my mind
Merging all my pain and my grind
Cos man must survive
Man must survive
Hustle everyday to stay alive
Say legedes to merceds
Wash and wear to dry cleaning
Thank thy lord I'm winning
All my dreams I'm filling
Never see me sober with my Mula
Driving In my Beamer
Oil Dey my head dem go feel am
My head o,my head o
Na money dey scatter my head o
My head o,my head o
My head o,Na money Dey
Scatter my head o, my head o
My head o,my head o
Na money dey scatter my head o
My head o,my head o
My head o,Na money Dey
Scatter my head o, my head o
Three gbosa to d nigga wey no dey slack
Money on my mind
Merging all my pain and my grind
Cos man must survive
Man must survive
My head o,my head o