Elige una pista para reproducir
Fine girl
Give me your number
If I see you
I just the blush
No be rush
Chai
I don the crush
Ubochi mbu nvulu gi
Ca m sala gi
Ezigbo asa nwa ndi ka gi Eeh
Gi mechezie nyemu obi gi
Osi mba kwa
All men are the same
Do the same
Reason the same
If I give you my body
Can you go
Ratata tata eh
Under fight
Gbedo non stop
Abi na one minute
Man you be
Make you go find domebi
Nwa ada ndima
Ihe ibunukwu amaka
If you dance my nkolo
And you no play ojoro
I go pour you money
Nwa ada ndima
Ihe ibunukwu amaka
If you dance my nkolo
And you no play ojoro
I go pour you money
Okoro
Give am ororo
After the ororo
She go love you for life Okoro
Give am ororo
After the ororo
She go love you for life
Make I touch am
Oya touch am
I come grab am
Oya grab am
She the feel am
Make I check am
Oya check am check am Check am
If she don the feel am
She the feel am
Knack am knack am Knack am makanacky
Knack am
Ihe nkwu otu adago
Uka six agbasago
Eeh hoh ogbasago
No the wait come the go
Chai uwa avuvu
Eziokwu madam ebe
Ewu o cam si ge
Oga sir which one you the
You the today
Perform
Your duty well today
If you no satisfy am
She go give you fire
Fire you go tie ooh
Before you know
Ogbawa na ilo
Nwa ada ndima
Ihe ibunukwu amaka
If you dance my nkolo
and you no play ojoro
I go pour you money
Nwa ada ndima
Ihe ibunukwu amaka
If you dance my nkolo
And you no play ojoro
I go pour you money
Okoro
Give am
Ororo after the ororo
She go love you for life Okoro
Give am ororo
After the ororo
She go love you for life
Make I touch am
Oya touch am
I come grab am
Oya grab am
She the feel am
Make I check am
Oya check am check am Check am
If she don the feel am
She the feel am knack am Knack am knack am Knack am makanacky knack am
Easy no the rush
Grab am
Through the waste
Palm am
Around the curves
Start from the top
To the center go below
Vukala vu kala vu kala Vu kala vu vukala vuuuuh
Nwa ada ndima
Ihe ibunukwu amaka
If you dance my nkolo
And you no play ojoro
I go pour you money
Nwa ada ndima
Ihe ibunukwu amaka
If you dance my nkolo
And you no play ojoro
I go pour you money
Okoro
Give am
Ororo after the ororo
She go love you for life
Eeh okoro
Give am ororo
After the ororo
She go love you for life
Make i touch am
Oya touch am
I come grab am
Oya grab am
She the feel am
Make i check am
Oya check am check am Check am
If she don the feel am
She the feel am knack am Knack am knack am Makanacky knack am