Elige una pista para reproducir
SeseDon
Back then they been dey shenk us yeah
Orishirishi been dey tempt us
But now we killing the show and them dey thank us
And the haters omo we dey give them sentforth oh
Address me as boss lady henceforth
Drop a couple milli for the tank top oh
Step on the stage, and dem dey jump up
We dey give dem cardiac arrest with no handcuffs oh
Omo you know how the thing go go go
Know say you go like follow me jogodo
If you not with the vibe it's a no no no
Crown on my head because I be omo ologo
For Togo dem dey feel am, nobody realer
Bad man killa', chilled like chinchilla
Bam bam bila, sweet like vanilla
And you know that it's a vibe
Eledumare finishi work for my body
So I no fit finish to spend my money
Out with the gang, we dey chop, we dey jolly
Vibes no fit finish, we steady dey Judi
That's why Imma give you what you like
If we see the haters then it's on sight
And we out here tryna live life
We don't catch feelings
We just catch flights
We just catch flights
Don gorgon, man dem Sidon
Feel the rhythm, rich like Elon
You's a beginner
I'm a born winner
Come through and then I eat beats for dinner
Anytime, any weather
We dey kill am January to December
If they hating, then it's back to the sender
It's my time now check the calendar, check the calendar
Eledumare finishi work for my body
So I no fit finish to spend my money
Out with the gang, we dey chop, we dey jolly
Vibes no fit finish, we steady dey Judi
That's why Imma give you what you like
If we see the haters then it's on sight
And we out here tryna live life
We don't catch feelings
We just catch flights
We just catch flights
Come here, come closer
Come here, come closer
Come here, come closer
Come here
Tell me what you like