Elige una pista para reproducir
Who be mumu (Eh)
Abeg bounce like chicken commot for here
Who no go know, no go know, no go know (Omo sharrap)
Who no go, no go know, no go know
So you want me to believe you one more time
Who be mumu
Situation is critical
Dem turn our festival to foreign raro
See student for hospital
The parents dem dey pray mek all their brains sit up
Dem dey vex as wild fire burn dem pikin
Dem dey vex say dem roast dem pikin like chicken
Some dey cry say dem pikin don die
Dem dey cry dey ask baba e God why
Na Mr So so and so so come
English finishing start to dey form
Him as I'm no suppose come at all
People just dey look am like ball
I tell am mek e
Shut up, shut up, shut up, shut up
Shut up (Mr Man) shut up (Mr Man) shut up (Mr Man)
Shut up, shut up (Yarn well)
Shut up, shut up, shut up, shut up
Shut up, shut up, shut up, shut up, shut up
Mr Man mek you talk well
Mr Man no yarn me any story story (I no wan hear na by force)
Nowadays you wan dey claim say na only you holy (Oya oya oya)
Who no go know, no go know, no go know (Who no know no know)
Who no go, no go know, no go know (Who no go no go know)
Who no go know, no go know, no go know (Who no know no know)
Who no go, no go know, no go know (Who no go no go know)
Who no go know, no go know, no go know (Golden boy no know)
Who no go, no go know, no go know (Hmm mm)
Who no go know, no go know, no go know (Yo yo Mallam Spicey)
Who no go, no go know, no go know (Tell 'em bouy)
Which kind life dem dey live
Dem always like to yarn negative
Want to pull a bad mind and dem wan pull a greed
Me no like anything wey dey positive (Aii)
Big neck man see dem for corner
Every day him dey yarn agbada
While the people in the ghetto dem dey suffer
People in the ghetto dem dey para
Jackie-tie tie man dey for TV
Dey talk plenty grammar just to deceive we
I will do plenty road for you (Omo we know dem)
I will do plenty things for you (Let dem talk)
You know what I'm saying (Talk well)
Who no go know, no go know, no go know (Who no know no know)
Who no go, no go know, no go know (Who no go no go know)
Who no go know, no go know, no go know (Who no know no know)
Who no go, no go know, no go know
Shut up, shut up, shut up, shut up
Shut up (Mr Man) shut up (Mr Man) shut up (Mr Man)
Shut up, shut up (Yarn well)
Shut up, shut up, shut up, shut up
Shut up, shut up, shut up, shut up, shut up
Mr Man mek you talk well
Na you dey first sing nationally anthem
All the talk you dey talk you no mean dem
Promises wey you talk you no do dem
Problem problem na I'm full our system
Mr Man no yarn me any story story (Lai lai)
Nowadays you wan dey claim say na only you holy
Mr Man no yarn me any story story
Nowadays you wan dey claim say na only you holy
Nigeria is 48
Nothing's done suffocate yeah
So please Mr Head of state
Na where all my people go fit celebrate again
Who no go know, no go know, no go know (Who no know no know)
Who no go, no go know, no go know (We no know o)
Who no go know, no go know, no go know (Who no know no know)
Who no go, no go know, no go know
Shut up, shut up, shut up, shut up
Shut up (Mr Man) shut up (Mr Man) shut up (Mr Man)
Shut up, shut up (Yarn well)
Shut up, shut up, shut up, shut up
Shut up, shut up, shut up, shut up, shut up
Mr. Man mek you talk well
Shut up, shut up, shut up, shut up
Shut up (Mr Man) shut up (Mr Man) shut up (Mr Man)
Shut up, shut up (yarn well)
Shut up, shut up, shut up, shut up
Shut up, shut up, shut up, shut up, shut up
Mr. Man mek you talk well
Now the moral of the story is
If you don't have something good to talk
Shut up na by force
Okay maybe you can whistle
Just in case you want to use it
Haha ok let me talk well
You think say because you be oga you go dey talk anyhow
Shut up
Jay Sleeky
Sound Sultan
SS4 Mallam Spicey representing
Please tem him shut up
Tell your neighbour shout up
If him no get better thing to say