Elige una pista para reproducir
Eyoo Uzee boii oh oh oh
Carry my hustle for head
So I go down on my knees and scream
God abeg
Me and my cartel
We go still Dey clock
Check the time on your Patek
Even when I fail I go kwachiri
Steadily
Pushing P till i drift in a benz
On my goal
I be craving everything for the money
Even if jege
Carry my hustle for head
So I go down on my knees and scream
God abeg
Me and my cartel
We go still Dey clock
Check the time on your Patek
Even when I fail I go kwachiri
Steadily
Pushing P till i drift in a benz
On my goal
I be craving everything for the money
Even if jege
I know you can't believe
Get up and hustle
stop living in your delusion
If you see a nigga win
He fucking earned the trophy
Focus on you grind
And beware of your emotions
When i fail man I gat to fucking try
I got bills so I gotta fucking strive
Making money was the only fucking plan
To librate my family
from the God forsaken trench
Carry my hustle for head
So I go down on my knees and scream
God abeg
Me and my cartel
We go still Dey clock
Check the time on your Patek
Even when I fail I go kwachiri
Steadily
Pushing P till i drift in a benz
On my goal
I be craving everything for the money
Even if jege
Carry my hustle for head
So I go down on my knees and scream
God abeg
Me and my cartel
We go still Dey clock
Check the time on your Patek
Even when I fail I go kwachiri
Steadily
Pushing P till i drift in a benz
On my goal
I be craving everything for the money
Even if jege