Elige una pista para reproducir
Ancient chant
Inaudible Melody
I no fit to lose (lose you)
Baby come over
Come to my arm and stay there (ah yeah)
Baby my bambi
My bambi
If e no be you
If e no be you o (i no do o)
Me go follow you
Me go follow
Oya baby come move and dance
To my reggae and blues
Drain me till my eyes fon blue
Something wey sweet
Pass milk and juice
Slow whine
For me ahh
Inaudible melody
Only you
Make i for démo (démo démo)
Leaving you no dey memo (memo memo)
Loving with no tenure oh (my shawty)
I just got one question baby
Would you listen
If i love now (you ahh)
Would you go? (Mmm)
Would you go?
Would you go?
My biggest fear
Be say you go leave me
Say you go leave me o
(Me no go ever let you go)
Oya baby come move and dance
To my reggae and blues
Drain me till my eyes don blue
Something wey sweet pass milk and juice
Slow whine
For me ahh
Inaudible melody