Elige una pista para reproducir
Kennii won le mi now
Je je ni wa o
Omotena come clean
Tell me what you want
Shey you no dey see
The ice or the timberland
Say your love Is what I call first
When is almost 4
(Yeah)
This your ogbanje hold me no be small
Stop this your shakara things
No be small
Me I fit buy you fendi and dior
Me I fit buy you fendi and dior
Me I fit buy you fendi
Move faster nothing wey fit slow me down
2k26 star
We're still going
Gangsta I too sabi
Ballernista take me too Paris
(Yeah)
2 backy no fit high me
I Dey steady on my grinding
Omege you too fyn
Say she like my swag
(Yeah)
Say she like my swag
Ye
2k26 we moving
(fast) x7
Hey
It past six
Won le mi now
It past six
2k26 ey we moving
(fast) x7
Hey
It past six
Hey
It past six
Ko le re body
We can make a movie after
After
So me I no dey bother
Last last no fit see
(Last last no fit)
Last last no fit
Hey
Ko le re body
We can make a movie after
After
So me I no dey bother
Last last no fit see
Last last no fit
Omotena come clean
Tell me what you want
Shey you no dey see
The ice or the timberland
Say your love Is what I call first
When is almost 4
(Yeah)
This your ogbanje hold me no be small
Stop this your shakara things
No be small
Me I fit buy you fendi and dior
Me I fit buy you fendi and dior
Me I fit buy you fendi
Yeah
Move faster nothing wey fit slow me down
2k26 star
We're still going
Gangsta I too sabi
Ballernista take me too Paris
(Yeah)