Elige una pista para reproducir
E get one of my padi
Wey dey always call me
Fineboy wey no dey cheat
Party ti tun
Carry bag baby ma je
Kan ri mi tun
Money wey I bring come
Ma je kin nu owo yin tun
Se you no see the money
And the bottles I pop
Everytime I dey with all friends
I know its a blessing
I appreciate all of the time my padi
No matter for the time zone
Hmmm hmmmm
Anytime I see my people I dey jump
Around I dey feel alive
Me and my padi
Dance on me ejoor drinks are free
Oju ti ri sege then for street
Me and my padi
We deserve good life me and friends
Me and my padi
Bless all of my brothers
Bless my friends
Na them dey motivate me
When you no know me
Na them dey put me for there story
Even if I know jah jah send me
Many time I wan give up
Na them remind pe mo Tobi
Na them remind say I'm strong
Not an ordinary boy boy
Any time I see them they always
Give joy joy
I go spoil my friends
To ba fun mi lowo gubo e
Shout out to my friends
Wey dey give me plenty turn up
Me and my padi
Dance on me ejoor drinks are free
Oju ti ri sege then for street
Me and my padi
We deserve good life me and friends
Me and my padi
Bless all of my brothers
Bless my friends