Elige una pista para reproducir
Head dey heavy
Even the pkoli no dey high again
Naso so thinking thinking
Make man fall for gutter
My life is a sinking ship
But have been thinking deep o
Ah no wan fall for gutter
Oluwa cause ah no get no other
Oh my Jah make money Dey for me
Make ah Faaji
Make ah live life on a lowkey
Make dem no use me like novice
Oh my Jah make money Dey for me
Make ah Faaji
Make ah live life on a lowkey
Make dem no look me like novice
On God
On God
On God
Everything ah do is
On God
On God
On God
Yeah yeah
On God
On God
On God
Everything ah do is
On God
On God
On God
Yeah yeah
Everything I do is on God
Make I no hear say me I loose guard
Make I no follow hear say me I no go make am
Oluwa shawa me
So many people dey Wey dey pray for me
Many other people Wey dey pray say make I fall
But Jah dey for me back o
Na him dey write my story
Flow like a river
I'm not letting go
Mama pray for me
Say make I get money
Yeah
On God
On God
On God
Everything ah do is
On God
On God
On God
Yeah yeah
On God
On God
On God
Everything ah do is
On God
On God
On God
Yeah yeah