Elige una pista para reproducir
Boy bims
Arie
Ahn
Jo baby dakun
You dey torture person with this your shaku
Shaku
Ah I dey behind you
I'd be there pressing, gently handle you
Olo
Olo
Olo
Gbesumo mi before i kolo
Bad girl show me your logos
Olori, sexy portfolio
My baby
Ah
If you put it all on me
Bobo no go die baby(bobo no go die)
Bobo no fit die
Bobo no fit die
Put it all on me
I know this your love is not for free
Girl you should know my problem is not money
Too much composure e sure for me ahn ahn ahn
Hold am
The way you dey do me sho da?
Eh You go put a man for coma
The way you dey give me distance(distance)
Ye hold am
The way you dey do me sho da?
You go put a man for coma
The way you dey give me distance(distance)
I've been to Calabar
And even Canada
But this your type no dey road just dey gallivant
Any day, any time when you come around
Jiggy up my mind anyhow
Are you a murderer?
Cause you dey kill me now
With this your smile wey you shoot in my retina
He supply me roses
I figure out my poses
Finishing what I say
Not a minute can pass away
Birds in my tummy sing kumba-yay
Ah
So you really just on my case
Had a middle bar but I spaced
Come put your loving up in my brain
My baby
Ah
If you put it all on me
Bobo no go die baby(bobo no go die)
Bobo no fit die
Bobo no fit die
Put it all on me
I know this your love is not for free
Girl you should know my problem is not money
Too much composure e sure for me ahn ahn ahn Hold am
The way you dey do me sho da?
Eh You go put a man for coma
The way you dey give me distance(distance)
Ye oya
The way you dey do me sho da?
You go put a man for coma
The way you dey give me distance(distance)