Elige una pista para reproducir
(CHANT)
Vasa
CallMe Hixrael
Holla
(Rapper wey dey sing song)
[Hixrael Voice]
Nah one life me I get and i go live ham well
Any how e be ani ki emi mase te
E good or e bad, we dey pray for more
As omo ogbon o mo mio ni le foor
So I go dey funwon
If dem no shift emi gan mo ma sunwon
50 / 50 nah so we go dey runmon
Nah one life dey other one's nah rumors
[VASA Voice]
Life na 50-50
Either you win or you loose my jiggy
Na one life, so my bro, just live it
Na one time you go die, one minute oh Life na 50-50
Either you win or you loose my jiggy
Na one life, so my bro, just live it
Na one time you go die, one minute oh
#INSTRUMENTAL
This life na 50-50 ah ahh
This life na 50-50 ah ahh
#INSTRUMENTAL
[Hixrael Voice]
Sho mo eye wey don see 99 no fit fear 100 (fear 100)
And man wey dey do bad am sure you get conscience (get conscience)
Me I dey jama jama for my daily bread
For money matter I be top wanted
And if I no get isn't making sense (ehn)
So I go dey funwon
If dem no shift emi gan mo ma sunwon
50 / 50 nah so we go dey runmon
Nah one life dey other one's nah rumors
Me i go dey funwon
If dem no shift emi gan mo ma sunwon
50 / 50 nah so we go dey runmon
Nah one life dey other one's nah rumors
[VASA Voice]
Life na 50-50
Either you win or you loose my jiggy
Na one life, so my bro, just live it
Na one time you go die, one minute oh Life na 50-50
Either you win or you loose my jiggy
Na one life, so my bro, just live it
Na one time you go die, one minute oh
#INSTRUMENTAL
Mama Vasa, yeah, yeah